VAL result don dey come out (2)

News Express |25th Feb 2022 | 798
VAL result don dey come out (2)

Di bobo sef no easy. If you jus see am, you no go need Babalawo to tell you say na Yahoo boy be dis.

Di bobo plait im hair, den come wear ear ring and even for nose. E use gold take cover one teeth for mouth. And di chain wey e wear for neck long pass chain wey dem dey use chain dog. Na wa o!

Di sisi take hand grab di bobo for shokoto trouser, e dey try how e go even take grab di bobo kini make e for cut am off sef. Tank God say di bobo wear better boxers, if no be so, di sisi for jus bite im kini comot patapata.

Di bobo sef hold di sisi for neck. Na so e jus dey press di sisi neck like orange sote di sisi come do eye like frog.

Na im one mama for di crowd ask di sisi wetin dey bobo do am. Come hear as dis sisi come dey do mouth tatatata like typewriter. E say make di mama no mind dis useless bobo wey no one behave like man.

E say di bobo camp am for hotel TDB for VAL day. E say di bobo no let am sleep for night, say na so so nack e jus dey nack am sote im kini come dey do over heat for morning. E say now e don miss im period.

Di mama ask di bobo wetin happen, na im di bobo say make nobody mind di gbana sisi, weda e no pay for di service e render to am dat night. E say e pay di sisi better money.

Di bobo come swear say, im been wan use rubber to do di ting o, but na di sisi tell am say e like am bie bie to bie bie, body to body. E say weda na im fault be dat.

And e come tell di mama make e ask di sisi to swear weda na only im nack before, during and after VAL, after all VAL sef never reach one month, so how come belle come?

Na so di sisi give di bobo one dirty slap for face pppuuaaarrrhhh! Di bobo shout Yeahhhhh! E carry di sisi up, nack am for ground for dat Mile 12 road. Di sisi two legs jus open patapata. Na dat time di hole crowd come see say di sisi no wear dross sef. No bra, no dross. Tori Olorun!

Instead make di crowd stop di fight, everybody come bring out dia phone take photo and video di free show. Na wa o!

Na so I put my guonguoro for gear one, march trottle, and begin go my way make I no come look somtin wey go begin tempt di son of man.

Make we jam again on Tuesday.

Tank you

Tank you very much

And tank you very, very much indeed.

Comments

Post Comment

Tiwa Savage denies dating Wizkid, clarifies past relationship rumours

Tiwa Savage denies dating Wizkid, clarifies past relationship rumours

 ‘No thinking, no programmes’: Jerry Gana blasts Nigerian leadership, laments rising prices

‘No thinking, no programmes’: Jerry Gana blasts Nigerian leadership, laments rising prices

Delta community cries out over collapsed bridge, abandoned road projects

Delta community cries out over collapsed bridge, abandoned road projects

Portuguese club sign five players from Lagos-based Tonic FC

Portuguese club sign five players from Lagos-based Tonic FC

Why Trump's comments on vaccines and paracetamol risk child health

Why Trump's comments on vaccines and paracetamol risk child health

'Emotions got better of me' - Ekitike's 'stupidity' opens door for Isak

'Emotions got better of me' - Ekitike's 'stupidity' opens door for Isak

More than 80 buffaloes drown in Namibia after falling off cliff

More than 80 buffaloes drown in Namibia after falling off cliff

How 3-yr-old BUA Foods became most valuable company in Nigeria

How 3-yr-old BUA Foods became most valuable company in Nigeria

10 African countries with the lowest quality of life in 2025

10 African countries with the lowest quality of life in 2025

On Sept. 10, Oracle’s stock price surged by more than a third at market open, pushing Ellison past Musk. However, the Tesla CEO regained the top spot by the end of the day, with Bloomberg valuing Musk at $384.2 billion and Ellison at $383.2 billion.

Larry Ellison, briefly the world’s richest man ahead of Elon Musk, shows off multi-million-dollar supercar collection

Larry Ellison, briefly the world’s richest man ahead of Elon Musk, shows off multi-million-dollar supercar collection

Klitschko hardest puncher I faced – Joshua

Klitschko hardest puncher I faced – Joshua

The tiny South African town the United States wants to control

The tiny South African town the United States wants to control

IBM fires 8,000 employees and replaced them with AI, only to Rehire just as many shortly after for Jobs

IBM fires 8,000 employees and replaced them with AI, only to Rehire just as many shortly after for Jobs

South Africa joins Egypt, Morocco, Ethiopia, Kenya, Nigeria, and other African countries facing new charges under the new US travel Visa program: everything You need to know

South Africa joins Egypt, Morocco, Ethiopia, Kenya, Nigeria, and other African countries facing new charges under the new US travel Visa program: everything You need to know

Would-be Trump assassin tries to stab himself in neck after guilty verdict

Obi, Ngige, Ihedioha, others grace Amaechi’s son, Chikamkpa, traditional marriage in Abuja

Obi, Ngige, Ihedioha, others grace Amaechi’s son, Chikamkpa, traditional marriage in Abuja

Trump criticises countries' migration and climate policies in scathing UN speech

Trump criticises countries' migration and climate policies in scathing UN speech

History as Enugu begins transition to Smart Green Schools

History as Enugu begins transition to Smart Green Schools

Wednesday, September 24, 2025 10:23 AM
ADVERTISEMENT

Follow us on

GOCOP Accredited Member

GOCOP Accredited member
logo

NEWS EXPRESS is Nigeria’s leading online newspaper. Published by Africa’s international award-winning journalist, Mr. Isaac Umunna, NEWS EXPRESS is Nigeria’s first truly professional online daily newspaper. It is published from Lagos, Nigeria’s economic and media hub, and has a provision for occasional special print editions. Thanks to our vast network of sources and dedicated team of professional journalists and contributors spread across Nigeria and overseas, NEWS EXPRESS has become synonymous with newsbreaks and exclusive stories from around the world.

Contact

Adetoun Close, Off College Road, Ogba, Ikeja, Lagos State.
+234(0)8098020976, 07013416146, 08066020976
info@newsexpressngr.com

Find us on

Facebook
Twitter

Copyright NewsExpress Nigeria 2025