Updating your news feed...

NEWS EXPRESS is Nigeria’s leading online newspaper. Published by Africa’s international award-winning journalist, Mr. Isaac Umunna, NEWS EXPRESS is Nigeria’s first truly professional online daily newspaper. It is published from Lagos, Nigeria’s economic and media hub, and has a provision for occasional special print editions. Thanks to our vast network of sources and dedicated team of professional journalists and contributors spread across Nigeria and overseas, NEWS EXPRESS has become synonymous with newsbreaks and exclusive stories from around the world.













.webp)










Loading banners
Loading banners...


British PM Boris Johnson
Gofernment of obodo United Kingdom wen London bi capital don say dem nor want doctors, nurses and oda beta bodi workers from Naija and 46 oda kontries
UK Gofernment yan say dem wash hands from anyhow rekrutment as dem want order from now on.
As dem put fullstop for rekrutment, dem say ova 5,250 Naija doctors, and oda health workers dey affected.
Ova dat number wen dey UK since April 2018 also mean ten per cent from dat of 2017.
Di UK Gofernment say na updated Code of Practice (CoP) new regime troway face for Naija beta body workers plus odas from 46 kontries.
Dem say dem act follow advise of World Health Organization (WHO).
UK believe say di new arrangement go stop anyhow rekrutment as only ogbonge ones go dey.
Dem yan say di CoP go get di best only after gofernment to gofernment talk, and di rekruters go only look at less numbers instead of the list from 152 kontries before now.
Dis bye bye to doctors and nurses affect Naija, Angola, Benin Republic, Congo DR, Chad, Cote d’Ivoire, Djibouti, Guinea Bissau, Ghana, Libya and more.