Updating your news feed...

NEWS EXPRESS is Nigeria’s leading online newspaper. Published by Africa’s international award-winning journalist, Mr. Isaac Umunna, NEWS EXPRESS is Nigeria’s first truly professional online daily newspaper. It is published from Lagos, Nigeria’s economic and media hub, and has a provision for occasional special print editions. Thanks to our vast network of sources and dedicated team of professional journalists and contributors spread across Nigeria and overseas, NEWS EXPRESS has become synonymous with newsbreaks and exclusive stories from around the world.


























Loading banners
Loading banners...


By NELSON DAFE
E don red for one big ofisa for police for Enugu state as dem don dey look into di mata wey dem say e beat one woman polis ofisa for Enugu.
Di police man so wey e name be Oluseyi Okenla na di asistant police comishona for Enugu state.
Dem acuse am say e drag one woman police for grand, come dey beat am and come arest her.
Di big police ofisa so neva come out come tok about di mata.
Enugu state comishona of police Abubakar Lawal say “police go put look into di mata well well”.
Police for Naija get bad name becos dem dey cari dey beat pipul any how.
Govment been say dem go do am make police dey do well afta di big protest wey naija pipul protest against police for 2020.